Learn a new language!
Did you know the BBC offers a service in Nigerian pidgin. Here’s a recent offering concerning Coronavirus.
https://www.bbc.com/pidgin/tori-51792137Sake of di Coronavirus outbreak, leaders of many kontries don advice dia population to take measures to prevent di spread of Covid-19 disease.
For those wey don get di disease or dey come from places wia patients wey get di Coronavirus plenty, di professional advice na to 'self-isolate' (or self-quarantine).
But you sabi wetin self-isolate (or self-quarantine) mean and how to do am?
Di general medical advice be say, if you suspect say you get coronavirus, don dey in contact wit pesin wey don get am, or don dey wia plenty cases of di virus bin dey, den you need to self-isolate.
Dis na even if authorities never tell you to do am.
Watch dis video to learn di correct way to do self-isolation.
After 5 minutes study, I reckon I’m almost fluent. Eat your heart out Prince Charles!